You may get the lyrics to “Call Of Duty,” Zinoleesky’s current number-one song, on your favorite website. Buzzing Nigerian musician and Marlian Music composer Zinoleesky is from Nigeria.
A track from Zinoleesky’s forthcoming studio EP, “Call Of Duty,” is now available online thanks to Six9ja.com. Zinoleesky is a talented producer in the music industry.
Oya, oya, delete Drink garri, welda your brain go calm down I dey smoke igbo? Mmh, mmh, mmh (Niphkeys) Uh
I be person pikin, I get feelings too My mind is split in two I love you, but I love Simbi too Girl, you can just tell me if you want Jimmy Choo Simbi got a Louis too So many other guys wan chill with you
Now I just want to marry her Wan buy her designers Check your window, ka rira It’s been like four days ta rira I don upgrade my terminal Two shorties ma pami now You know say me I sabi now My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy n jo Boys and girls n jo Omode pelu agbalagba Oloyun ton lo si antenatal Anywhere me I go Say dem love my flow Dem say Zino get lamba Omode wey get raba (ah)
I’ll be inside playing Call of Duty Loving you be my call of duty Say for loving two, I’m guilty (this is all I’m wanting)
She thinks all I want is sex And it doesn’t make her upset Girl, you have to bring your friends ‘Cause they all have to meet my friends And we have a show by ten So we have leave by then Who I be, dem no get idea ‘Cause I no dey too show myself
Now I just want to marry her Wan buy her designers Check your window, ka rira It’s been like four days ta rira I don upgrade my terminal Two shorties ma pami now You know say me I sabi now My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy n jo Boys and girls n jo Omode pelu agbalagba Oloyun ton lo si antenatal Anywhere me I go Say dem love my flow Dem say Zino get lamba Omode wey get raba (ah)
Ahh Poltergeist and sneak up on you Me I no fit give up on you Abi make I use ninja Baby, ma bami ja
Inside playing Call of Duty Loving you be my call of duty Say for loving two, I’m guilty (Timmyjay on the track)